26 God tell Moses and Aaron:
(Naw Amalek and Kanaan pipol dey stay for di valley.) Tumoro, make una turn back kon travel go di wildaness for di road wey dey near di Red Sea.”
“How long I go take bear di evil wey di pipol dey tok about mi? I don hear Israel pipol komplain about mi.
God don tok about dem sey, “Dem go must die for di wildaness.” And nobody among dem go remain, escept Kaleb wey Jefunneh born and Joshua wey Nun born.