Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 13:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Dem koll di place Eshkol Valley, bikos of di many grape wey Israel pipol kut from der.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 13:24
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen dem rish Eshkol Valley, dem kon kut one branches wey grape full and two men karry am with stik. Dem still take some pomegranate fruit and fig follow body.


Den, dem kon kom back afta forty days, wen dem don shek di land.


Wen dem si di land from Eshkol Valley, dem kon diskorage Israel pipol, so dat dem nor go enter di land wey God don give dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ