Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 13:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Wen dem pass thru Negev, dem kon rish Hebron for Ahiman, Sheshai and Talmai, where Anak shidren-shidren dey stay. (Naw, dem don build Hebron seven years before dem build Zoan for Egypt.)

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 13:22
21 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Abram karry en tent kon go stay near Mamre oak wey dey Hebron and e build anoda altar for God for der.


E die for Kiriat-Arba (wey bi Hebron naw) for Kanaan land. Abraham mourn and kry for Sarah.


Afta dis, David ask God, “Make I go stay one town for Judah?” God ansa am, “Yes! Yu fit go.” David ask again, “Na wish one?” God ansa, “Na Hebron.”


and e rule Judah from Hebron for seven and half years.


One giant wey dem dey koll Ishbi-Benob, wey karry bronze spear wey heavy rish seven and half pounds with new swod kon tink sey e fit kill David.


di mirakles wey E do for dia grand-grand papa for Zoan wey dey for Egypt.


Dem nor remember all di mirakles wey E do for Egypt; di wonders wey E do for Zoan field,


Zoan leaders na fools! Wise men for Egypt dey give di king yeye advise, if not, wetin go make yu tell Fero sey, “I dey among doz wey sabi rite and wi dey plan to ova-trow yu?”


Zoan and Memfis leaders na fools. Na dem suppose lead di nashon, but bikos dem nor know di rite way, dem dey lead di pipol anyhow.


Aldo, Egypt leaders dey Zoan and dia ofisas dey kom from Hanes,


Wen Moses send dem go shek Kanaan land, e tell dem, “Make una go thru Negev and all di hill kountries


But na strong and big pipol dey stay der and di town get betta wall and dem dey guide am well-well. Wi still si Anak shidren-shidren for der.


and wi even si some giant for der (wey bi Anak shidren-shidren) and wi bi like ant for dia front.”


Di pipol strong well-well and dem tall; dem bi Anak shidren-shidren. Una hear wen dem sey, “Na who go fit fight Anak pipol?”


Joshua and all en sojas mash from Eglon go Hebron go fight.


So for Aaron shidren, di priest kon give dem Hebron (di town wey pesin fit hide put make dem for nor kill-am), Libnah,


Dem mash against Kanaan pipol for Hebron (wey dem dey koll Kiriat-Arba before), dem stay der kon fight and win Sheshai, Ahiman and Talmai pipol.


Hebron and doz wey dey di oda arias wey David and en men don travel pass before.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ