Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 12:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 So dem porshu Miriam komot di kamp for seven days and di pipol nor travel until dem bring am kom back.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 12:15
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Shidren! Make una respet una papa and mama, so dat una days for di land wey di Oga una God dey give una, go long well-well.


Even doh sey E dey make us sofa naw, E still dey sorry for us, bikos en great love for us nor dey end.


“Di pesin go wosh e klot, barber en hair kon baf; den e go dey klean. E go fit enter di kamp, but e go stay outside en house for seven days.


Na mi bring and save una from Egypt where una for bi slave. I send Moses, Aaron and Miriam kom help una.


My God, I don hear evritin wey Yu do and e sopraiz mi well-well. Even naw for awa time, make Yu still do dat wonderful tin wey Yu do before. Even wen Yu dey vex, make Yu sorry for us.


Den di pipol komot from Hazerot kon go kamp for Paran Wildaness.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ