Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 11:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 Den God send breeze wey karry one kind bird wey dem dey koll kwail from di sea kom and dem fall kon high rish three fit for di groun. Dem dey evriwhere for di kamp, even for far-far place and for evry direcshon.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 11:31
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem ask for meat and God give dem kwail bird; E give dem manna wey bi bread from heaven, so dat dem go chop beleful.


So God give dem wetin dem ask for, but E send diziz and wahala follow di tins.


E dey make kloud raiz kom from where di eart for end. Na en dey bring tonda kom wons rain dey fall and bring breeze kom out from where dem dey.


So Moses stresh di stik wey dey en hand face Egypt. At wons, Oga God make one strong breeze from east blow kom Egypt, both for day and nite. For morning, di breeze from east don karry lokust enter di land.


Den God send anoda strong breeze from di sea and e karry all di lokust enter di Red Sea. No lokust remain for Egypt again.


But Yu breath from yor nose and di sea swallow dem. Dem sink like stone inside di big sea.


For evening, kwail bird kon fall full groun for di kamp and for morning dew gada evriwhere for di kamp.


Den Moses and di seventy leaders kon go back to di kamp.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ