Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 11:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Two out of di seventy men, Eldad and Medad kon stay for di kamp and dem nor go where di Tabanako dey. But di Spirit enter dem for where dem dey and dem kon start to profesai too.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 11:26
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Bikos of yor love, Yu dey patient with dem for many years. Yu send yor Spirit wey warn dem thru di profets. But yet, dem nor gri listin! So Yu allow oda nashons attack dem again.


But Moses tell God, “Na who I bi to go meet Fero or to karry Israel pipol komot from Egypt?”


So I ansa, “My Oga God, I nor sabi tok well and I still yong too.”


Den I tell Baruk, “Dem sey make I nor enter di temple again.


One yong man run go tell Moses wetin Eldad and Medad dey do.


As Balaam look up, e si Israel pipol kamp akordin to dia tribe and God Spirit kon enter en body.


So dem kon ask God again sey, “Di man don rish here?” God ansa, “E hide ensef for back of di tins wey dem dey supply.”


Den God Spirit go enter yu and yu go dey profesai as dem dey do. Yu go bi like anoda pesin.


Dat day, Saul nor tok anytin about am, bikos e tink sey sometin don happen wey make David nor dey okay to kom chop di food.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ