Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 10:36 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

36 And wen di box stop, Moses go sey, “My God! Make Yu kom back kom meet Israel, yor pipol wey plenty.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 10:36
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem bless Rebekah kon sey: “Awa sista, yu go bi mama to tazon-tazon pipol! Yor shidren-shidren pawa go strong pass dia enemies own.”


My God, make Yu raiz-up kon enter yor place where rest dey, with di Kovenant Box wey dey show yor pawa.


Why Yu make us komot from yor plans and ways? Why Yu make us sturbon like dat, sotey wi turn from Yu? Make Yu kom back, bikos of doz wey dey serve Yu and bikos of di pipol wey bi yor own.


God don make una many well-well like stars for sky!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ