26 Pagiel wey Okran born, na-im dey lead Asher pipol
Doz wey dey Dan tribe dey waka with dia flag, na dem bi di rear guide wey dey work for all di kamp akordin to dia family; Na Ahiezer wey Ammishaddai born dey lead dem.
and Ahira wey en papa bi Enan dey lead Naftali tribe.
For di elevent day, Pagiel wey Okran born, wey dey lead Asher pipol, kon give en ofrin.