13 Dis na di first time wen dem start to travel akordin to di kommand wey God give Moses.
Just as dem take dey travel before, na so dem still dey do am. Judah tribe travel first akordin to dia family and na Nahshon wey Amminadab born dey lead dem.
Wen di kloud dey for di Tabanako for some days, dem go dey dia kamp, just as God kommand dem.
Just as God kommand, dem go stay for one place or travel, bikos dem dey obey di words wey God kommand Moses.
Oga God tok to us for Horeb sey, “Una don too tey for dis mountin.