Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 10:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 For di nomba twenty day, for di sekond mont, for di sekond year, afta di pipol don komot from Egypt, di kloud kon komot from di Tabanako for di Kovenant Box.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 10:11
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So dem start to use di Tabanako for di first day for di first mont for di sekond year.


“For di first day for di first mont, yu go arrange di Tabanako, di tent where dem for dey do meetin.


God kon tell Moses for di place where dem for dey do meetin for Sinai Wildaness, for di first day, for di sekond mont for di sekond year, afta dem don komot from Egypt:


God tell Moses for Sinai Wildaness sey, “For di first mont for di sekond year afta dem don komot from Egypt:


e go fit do am, but e go bi di fourteent day for di sekond mont for evening; di bread wey dem nor make with yist, dem go chop am with bitter leaf.


And dem kon do di Passova for di fourteent day for evening and na di first mont for Sinai Wildaness, just as God kommand Moses.


Oga God tok to us for Horeb sey, “Una don too tey for dis mountin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ