47 But dem nor kount Levi pipol join di oda tribes,
Bikos Joab nor won bin do wetin di king kommand am, e nor kon kount Levi and Benjamin tribe.
Make yu and Aaron go nomba all di men for Israel wey bi from twenty years or old pass like dat wey go fit fight war.
bikos God tell Moses sey,
But make yu put Levi pipol to look, kare and dey near di Tabanako and evritin wey dey inside.
But dem nor kount Levi pipol join, bikos God don kommand Moses sey na so e go bi.
Dis na both Aaron and Moses family afta God tok with Moses for Mount Sinai.
Den Oga God tell Moses for Sinai Wildaness sey:
“Make yu kount Levi pipol akordin to dia town and family. Evry boy pikin from one mont go, naim yu go kount.”
Moses kount all dis pipol, just as God kommand am and each pesin get en work.