Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 9:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 Wen dem get peace, dem kon sin again and Yu allow dia enemies attack dem. But wen dem turn kom meet Yu for help, Yu hear dem from heaven and Yu save dem many-many times, bikos of yor mesi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 9:28
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

make Yu hear dia prayer and listin to dem from where Yu dey for heaven. Make Yu forgive and help dem. Na only Yu know wetin human being dey tink. Make Yu ponish or bless anybody as e fit am,


Dia enemies opress dem kon make Israel pipol dey do wetin dem tok.


den kon take us komot from awa enemies hand, bikos en love wey nor dey fail, dey forever.


Oga God! Make Yu look us from heaven, yor holy place where Yu dey stay wey get glory. Where yor pawa and strong mind dey? Where yor love and mesi dey? Make Yu nor leave us at-all.


But anytime di leaders die, dem go-go kontinue di bad-bad tins wey dem dey do. Dia own kon even worse pass di ones wey dia grand-grand papa do. Dem follow oda gods; dey serve and woship dem; dem nor gri stop dia sturbones and dem still dey do bad-bad tins.


So Israel pipol win Moab pipol dat day and peace kon dey di land for eight years.


Afta Ehud die, Israel pipol sin against God again.


My God, make all yor enemies die like Sisera! But make doz wey love Yu, shine like sun!” So peace kon dey for di land for forty years.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ