Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 8:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Ezra stand on-top stage wey dem build, bikos of dis meetin. Di men wey stand for en rite side na: Mattitaya, Shema, Anaya, Uriaya, Hilkaya and Maaseaya, while di men wey stand for en left na: Pedaaya, Mishael, Malkijah, Hashum, Hashbaddanah, Zekaraya and Meshullam.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 8:4
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E still make one blue stage for di middle. E long rish seven and half fit and na so e wide rish too, but e high rish four and half fit. E klimb di stage kon knee down for all di pipol front, den e raiz en hand go heaven


From Bani family: Meshullam, Malluk, Adaya, Jashub, Sheal and Jerimot.


From Hashum family: Mattenaya, Matatta, Zabad, Elifelet, Jeremai, Manasseh and Shimei.


Wi still get Maaseaya wey bi Baruk pikin and na Kol-Hozeh wey Hazaya born, bi Baruk papa. Hazaya na Adaya pikin wey Joiarib born and na Zekaraya wey Shelah born, bi Joiarib papa.


From Benjamin tribe: Wi get Sallu wey Meshullam born, wey Joed born, wey Pedaaya born, wey Kolaya born, wey Maaseaya born, wey Itiel born, wey Jeshaya born.


Meshullam wey dey lead Ezra family; Jehohanan wey dey lead Amaraya family;


E read di law for di hall wey dey near di gate from morning go rish aftanoon and all of dem listin well-well.


As Ezra stand on-top di stage, all di pipol kon dey look am. All of dem stand up as e just open di book.


Dem read di Oga dia God law for dem for like three hour, den dem konfess dia sins kon woship di Oga dia God for di next three hours.


Den Levi pipol: Jeshua, Binnui, Kadmiel, Shebanaya, Bunni, Sherebaya, Bani and Kenani stand kon shaut pray give di Oga God.


“Na di law tishas and Farisee pipol dey tok wetin Moses Law mean.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ