Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 8:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 So di pipol go kut palm leaf take kover dia house, di temple kourtyard and di field wey dey near di Wota Gate and Efraim Gate.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 8:16
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

One day, David wake-up from sleep for aftanoon kon waka go di roof. As e dey waka round for der, e si one woman wey dey baf for en house and e fine well-well.


Na Bet-Shemesh, Israel king, Jehoash for katch King Amazaya wey bi Jehoash pikin and Ahazaya grand-pikin. E attack Jerusalem kon break di wall from Efraim go rish di korna gate wey long rish six hundred fit.


King Jehoshafat stand for where Judah and Jerusalem pipol gada put for di kourtyard front, wey dey God Temple


For di two kourtyard for God Temple, e build altars for all di stars for di sky.


For di Well Gate, dem klimb go di town wall wey face David Town. Dem pass David house kon dey waka go di Wota Gate for east.


den wi pass Efraim Gate till wi rish di Hundred Towa. Wi waka go rish di Sheep Gate kon stop for di Guide Gate.


and di temple savants wey dey stay Ofel Hill ripair rish di aria wey dey opposite di Wota Gate for di east side and di towa wey dey guide di temple.


All of dem gada for Jerusalem for one hall wey dey di Wota Gate front. Dem kon tell Ezra wey sabi di law sey make e go bring di Law Book wey God give Israel thru Moses.


E read di law for di hall wey dey near di gate from morning go rish aftanoon and all of dem listin well-well.


Di house for Jerusalem; Judah king house and di pipol house wey dem for don burn incense give di stars kon pour wine as ofrin give oda gods, all of dem go dirty, just as Tofet dirty.” ’ ”


and burn am rish groun. Dem go burn am with di house where pipol for don make mi vex, bikos dem dey burn incense give Baal juju on-top di house and dey pour wine as ofrin give oda gods.


If una build new house, make una build guide round di roof, so dat dem nor go sey una kill pesin in kase pesin fall from di top.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ