Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 8:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Dem si sey, Moses rite for God Law sey, make Israel pipol stay for shelta wen ever dem dey do di feast for di sevent mont.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 8:14
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But Jakob travel go Sukkot where e for build house for ensef and en animals. Dat na why dem dey koll dat place Sukkot.


Dem celebrate Shelta Festival akordin to wetin dey di law and evriday, dem dey offa di sakrifice wey dem suppose offa


Di next day, di head for each family, with di priests and Levi pipol go meet Ezra wey know di law well-well so dat e go really tish dem.


“Make yu tell Israel pipol sey, ‘For di Fifteent day for di sevent mont, dem must use seven days take do di house feast for God.


Di time kon rish wen Jew pipol dey do dia feast wey dem dey koll Tabanako Feast.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ