Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 8:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Di next day, di head for each family, with di priests and Levi pipol go meet Ezra wey know di law well-well so dat e go really tish dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 8:13
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di pipol kon sey make dem celebrate for anoda seven days, so dem kon celebrate for anoda seven days.


So all di pipol go dia house dey happy, dey chop and drink and share wetin dem get with one anoda, bikos dem undastand wetin dem read give dem.


Dem si sey, Moses rite for God Law sey, make Israel pipol stay for shelta wen ever dem dey do di feast for di sevent mont.


Pesin wey dey happy wen dem korrect am, get wisdom, but anybody wey dey vex wen dem korrect am, nor get sense.


Dem kon tell each oda, “No wonder e bi like sey fire dey burn inside awa heart wen e dey tok with us for road about God!”


As Paul and Banabas dey komot, di pipol kon dey beg dem make dem still kon tok about all dis tins for di next Sabat Day.


As Pita and John still dey tok, di priests, di temple guide oga and di Sadusi pipol waka kon meet dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ