Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 7:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Dis na di list of each family for Israel and di nomba of pipol wey from each family kom back from Babilon na: Parosh family wey bi 2,172;

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 7:8
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Odas name na: From Parosh family: Ramaya, Izzaya, Malkijah, Mijamin, Eleazar, Makijah and Benaya.


Zekaraya from Parosh family with 150 men from en family (dem get di rekord about dis family);


Di leaders wey sign na: Parosh, Pahat-Moab, Elam, Zattu, Bani,


Di leaders wey kom back with dem na: Zerubabel, Jeshua, Nehemaya Nahamani, Zabud (Seraya), Reelaya, Mordekai, Bilshan, Mispar, Bigvai, Rehum and Baanah.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ