Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 7:72 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

72 Wetin di remainin pipol give rish, 20,000 pound for gold, 2,000 pound for silva and 67 garment for di priests.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 7:72
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Priest Hilkaya, Ahikam, Akbor, Shafan and Asaya kon go meet Profetes Hulda wey bi Shullam wife. Shullam papa na Tikvah and na Harhas wey dey kare for di wardrobe bi en grand-papa. (Di woman dey stay for Mishneh aria for Jerusalem.) Dem go meet am kon tell am wetin make dem kom,


For di sevent mont wey Israel pipol don dey stay for dia towns, all of dem kon gada for Jerusalem


Naw di remainin Israel pipol, di priests, Levi pipol, doz wey dey guide, sing and work for di temple and evribody wey obey God law kon separate demsef from doz strenjas wey dey stay for di town. Both wi, awa wifes and shidren wey don get sense to undastand,


Some among di family leaders give 20,000 gold koin and 2,200 pound for silva.


Di Priest, Levi pipol, doz wey dey guide di gate, doz wey dey sing, di temple savants and evry oda pesin for Israel kon stay for di town. So for di sevent monts, Israel pipol kon start to stay for dia towns.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ