Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 7:71 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

71 Some among di family leaders give 20,000 gold koin and 2,200 pound for silva.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 7:71
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

dis tins for di temple work: about 188 tons for gold; 10,000 gold koin, 375 tons for silva; 675 tons for bronze and 3,750 tons for iron.


Some among di leaders for each family kollect ofrin on dia own wey dem join take do di work. Di govnor give 1,000 gold koin, 50 gold basin and 530 garment for di priest.


Wetin di remainin pipol give rish, 20,000 pound for gold, 2,000 pound for silva and 67 garment for di priests.


E nor dey support rulers or rish pipol against poor pipol, bikos na-im kreate all of dem.


Bikos if e really dey una mind to do am, anytin wey una give akordin to wetin una get, God go asept am, but nor bi wetin una nor get.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ