66 Di total pipol wey kom back from Babilon na 42,360.
Di total pipol wey kom back from Babilon na 42,360.
So di govnor tell dem sey dem nor go fit chop di food wey dem offa give God, until dem si priest wey go fit use Urim and Tummim.
Dia men and wimen savant na 7,337. Dia men and wimen wey dey sing na 245.