Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 7:63 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

63 Dis na some among di priests family wey nor get rekord to show sey dem bi Israel pipol: Hobaaya family, Hakkoz family, Barzillai (wey marry one of Barzillai dotas, wey bi Gilead pesin kon shange en name to en wife papa name) family.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 7:63
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen David rish Mahanaim, e si Shobi, Nahash pikin and dem kom from Rabbah town for Ammon. E still si Makir wey bi Ammiel pikin wey kom from Lo-Debar and Barzillai wey kom from Rogelim for Gilead.


“But make yu dey kind to Barzillai shidren wey kom from Gilead kon kare for dem, bikos dem dey kind to mi wen I dey run from Absalom, yor broda.


and Koz wey kon bi papa to Anub, Hazzobebah and Aharhel pipol wey Harum born.


Meremot wey Hakkoz pikin Uriaya born, ripair di next part. While Meshullam wey Meshezabel pikin Berekaya born, do di next part. Na Zadok, wey Baanah born, ripair di oda part.


Delaaya family, Tobaya family and Nekoda family and dem bi 642.


Since dem nor fit show who dia grand-grand papa bi, dem nor kon asept dem as priests.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ