61 Dis na di ones wey kom from Tel-Melah, Tel-Harsha, Kerub, Addon and Imma (even doh sey dem nor fit show weda dem really kom from Israel tribe):
Dis na di ones wey kom from Tel-Melah, Tel-Harsha, Kerub, Addon and Imma (aldo dem nor fit show weda dem really kom from Israel tribe), di family na:
All di temple savants and Solomon savants shidren-shidren wey kom back na 392.
Delaaya family, Tobaya family and Nekoda family and dem bi 642.