Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 7:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Dis na di pipol for di aria wey kom back from Babilon since King Nebukadnezzar karry dem go der as prisonas. Dem go back to dia towns for Jerusalem and Judah.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 7:6
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Nebuzaradan karry all di remainin pipol wey dey di town and doz for wildaness wey run from King Nebukadnezzar, plus evry oda pesin go Babilon.


Awa oga, wi wont make yu know sey wi go Judah aria kon si sey dem dey build di great God Temple with big-big block kon use iron wood take do pilas for di wall. Dem dey do di work with kare and e dey go well.


But na for Ekbatana town for Media aria naim dem for si one book wey get dis rekord:


Dem kon tell mi, “Tins hard for di pipol wey kom back. Dem dey for big trobol and disgrace. Dem neva fit ribuild Jerusalem wall and di gate wey awa enemies burn, still dey groun.”


Di leaders wey kom back with dem na: Zerubabel, Jeshua, Nehemaya Nahamani, Zabud (Seraya), Reelaya, Mordekai, Bilshan, Mispar, Bigvai, Rehum and Baanah.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ