Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 7:45 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

45 Doz wey dey guide di temple (Shallum, Ater, Talmon, Akkub, Hatita and Shobai shidren-shidren) dia family na 138.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 7:45
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So dem go Samaria kon tell di guards wey dey di gate sey: “Wi go Siria sojas kamp and wi nor si anybody for der; dem run leave all dia horse and donkey and di tent bi as dem leave am.”


Di temple guards (wey bi Shallum, Ater, Talmon, Akkub, Hatita and Shobai shidren-shidren) na 139.


Shallum wey Hallohesh born, wey bi ruler for di oda half of Jerusalem aria, ripair di next part and en dotas help am for di work.


Doz wey dey sing for di temple (Asaf shidren-shidren) family na 148.


Di pipol wey dey work for di temple, dia family wey kom back from Babilon na: Ziha family, Hasufa family, Tabbaot family,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ