43 Levi family wey kom back from Babilon na: Jeshua (Kadmiel wey Hodevah en papa, na en shidren-shidren) family and dem bi 74.
Levi family wey kom back from Babilon na: Jeshua and Kadmiel (wey bi Hodevah shidren-shidren) na 74.
Shebanaya, Hodaya, Kelita, Pelaaya, Hanan,
Dis na di ofisas wey kom stay Jerusalem. (Some of di pipol, Levi pipol, priests, temple savants and Solomon savants shidren-shidren still dey stay dia own house for di difren towns wey dey Judah,
Levi pipol wey kom back with dem na: Jeshua, Binnui, Kadmiel, Sherebaya, Judah and Matanaya and na dem with dia pipol dey sing dey tank God.
Refaaya wey Hur born, wey dey rule half of Jerusalem aria kon ripair di next part.
Harim family na 1,017.
Doz wey dey sing for di temple (Asaf shidren-shidren) family na 148.