Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 7:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Jerusalem na big town, but di pipol wey dey stay inside nor plenty and dem neva build all di house finish.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 7:4
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di pipol leaders kon dey stay for di holy town for Jerusalem and if dem divide di pipol for Judah and Benjamin town into ten, na one part dey stay der, while di rest dey stay where dem dey before.


Di pipol tank di ones wey sey dem go stay for Jerusalem.


I tell dem sey make dem nor dey open di gate for morning until aftanoon and make dem dey lock am before di guards go sleep for nite. I still tell dem sey make dem choose guards from among di pipol wey dey stay Jerusalem, make some stand for di gate, while odas go dey go round di aria and dia own house.


God put am for my heart sey make I koll all di pipol, dia leaders and ofisas togeda kon shek dia family rekord. I si di first set wey kom back from Babilon and dis na dia rekord:


Una pipol go build wetin don skata since, dem go build am put for di old foundashon again. Dem go know una as pipol wey ribuild di wall and house wey dem bin skata.”


But make una first do di good tins wey God wont and evry oda tin go bi una own.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ