Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 7:39 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

39 Di priests family wey kom back from Babilon na: Jedaya (Jeshua shidren-shidren) family and dem bi 973;

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 7:39
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis na di list of di priests family wey kom back from Babilon: Jedaya (wey bi Jeshua shidren-shidren) and dem bi 973,


Dis na di ofisas wey kom stay Jerusalem. (Some of di pipol, Levi pipol, priests, temple savants and Solomon savants shidren-shidren still dey stay dia own house for di difren towns wey dey Judah,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ