Nehemaya 6:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
18 Many pipol for Judah dey en side, bikos en fada-in-law na Jew wey bi Shekanaya wey bi Arah pikin. En pikin Jehohanan marry Meshullam wey bi Berekaya dota.
Hananaya wey bi Shelemaya pikin with Hanun wey bi Zalaf sixt pikin, ripair di oda part. Afta dem, Meshullam wey bi Berekaya pikin kon ripair di oda side for en house front.
Meremot wey Hakkoz pikin Uriaya born, ripair di next part. While Meshullam wey Meshezabel pikin Berekaya born, do di next part. Na Zadok, wey Baanah born, ripair di oda part.
Pipol go dey tok for my front about all di good tins wey Tobaya dey do kon go tell am evritin wey I tok. But e still kontinue to dey send mi leta wey go make mi fear.