Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 6:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 For all dis time, Jew leaders dey rite and receive letas from Tobaya.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 6:17
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Naw, Eliashib wey bi di priest born Joiada, but one for Joiada pikin marry Sanballat dota, wey kom from Bet-Horon town, so I sey make Joiada komot from Jerusalem.


Before dis time, Priest Eliashib wey bi Tobaya broda, dey kare for di temple store room.


Tekoa men do di next part wey dem give dem, but some among di leaders for di town nor gri do di work wey dia oga give dem to do.


Afta I tink about am well-well, I kon tok against di ofisas and doz wey get money. I tell dem, “Una dey opress and ponish una own brodas as una dey take intrest wen dem borrow money from una!” Bikos of dem, I kon koll evribody togeda make dem tok for di matter.


Wen awa enemies wey dey di nashons wey surround us hear am, shame katch dem, bikos evribody know sey na God help us do di work.


Many pipol for Judah dey en side, bikos en fada-in-law na Jew wey bi Shekanaya wey bi Arah pikin. En pikin Jehohanan marry Meshullam wey bi Berekaya dota.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ