Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 5:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 I dey always feed 150 Jew pipol and dia leaders for my house; apart from di strenjas wey dey kom meet mi from di tribes wey surround us.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 5:17
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Mefiboshet wey nor fit waka kon dey stay for Jerusalem and dey chop for di king tabol.


David tell am, “Make yu nor fear. I go dey kind to yu, bikos of Jonatan wey bi yor papa. I go give yu evritin wey bi Saul, yor grand-papa own and anytime wey yu kom my tabol, I go welkom yu.”


Naw, send message go gada Israel pipol kom meet mi for Mount Karmel with Baal 450 profets and Asherah juju 400 profets wey Jezebel dey support.”


“Yu know sey, bikos of di war wey David my papa dey fight with all en enemies, e nor fit build temple where dem go for dey woship di Oga wey bi en God, until God gi-am viktory ova all en enemies.


I use all my pawa and money take ribuild di wall and I nor buy any propaty for mysef. Evribody wey dey work for mi, join ribuild di town too.


But good pesin dey plan to do good tins and na-im karata dey save am.


Make una give food to God pipol wey dey hongry and make una dey welkom dem for una house.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ