Nehemaya 5:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English15 All di govnors wey don rule before mi, trobol di pipol and dey kollect forty silva koins evriday for food and wine. Even dia savants dey opress di pipol too. But I difren from dem, bikos I dey fear God. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |