Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 4:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 So if una hear di trumpet nois, make una gada round mi and awa God go fight for us.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 4:20
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Joab tell Abishai, “If yu si sey Aramean pipol dey opress mi, make yu kom help mi and if Ammon pipol dey opress yu, I go kom help yu.


I tell di pipol and dia ofisas, “Where wi dey work big well-well naim make us dey far from each oda for di wall.


So half dey work from morning go rish nite evriday, while di oda half dey guide.


God go fight for una, so make una nor worry.”


E make dia shariot taya sink and dem nor fit ride fast, den Egypt sojas kon sey, “Make wi run go back from dis pipol, na God dey fight us bikos of dem.”


Den God go-go fight against doz nashons, just as E fight before.


Di Oga una God go first go fight for una, just as una si evritin wey E do for Egypt


Bikos di Oga una God dey go with una! E go fight una enemies for una kon make una win di war!”


So make una nor fear, bikos di Oga una God go fight for una by ensef.”


Only one of una fit make 1,000 pipol run, bikos di Oga una God dey fight for una as E promise.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ