Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 4:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 and evribody wey dey build, hang swod for dia waist. Di man wey go blow di trumpet as signal stand near mi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 4:18
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So I give di pipol swod, bow and arrow kon put some pipol for back of di walls and some for open space.


wey dey ribuild di wall. Even doz wey dey karry di tins wey dem take dey work, dey karry am with one hand kon hold swod for di oda hand


I tell di pipol and dia ofisas, “Where wi dey work big well-well naim make us dey far from each oda for di wall.


Wen e si dia enemies dey kom, e go ring di bell to warn evribody.


If una go fight against enemy wey dey attack una, den una must blow di alarm and di trumpet. Mi wey bi God go kon help and save una from una enemies.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ