Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 4:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 wey dey ribuild di wall. Even doz wey dey karry di tins wey dem take dey work, dey karry am with one hand kon hold swod for di oda hand

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 4:17
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So I give di pipol swod, bow and arrow kon put some pipol for back of di walls and some for open space.


From den go, half among my men dey work and half dey guide, dem wear war klot and hold spears, shields and bows. And di leaders really support di pipol


and evribody wey dey build, hang swod for dia waist. Di man wey go blow di trumpet as signal stand near mi.


As dem hold swod wey get two mout for dia hand, make dem praiz God,


All of dem sabi use swod well and dem train dem well to fight war. Each of dem swod dey near dia waist and dem dey guide against anybody wey won attack dem for nite.


“So make yu know and undastand sey, ‘From naw wen I tell yu dis message, till di time wen dem go ribuild Jerusalem and di leader wey God choose go kom, e go bi seven weeks and sixty-two weeks. Dem go build di town well again, but wahala go dey for dat time.


or enter each oda front. Dem waka pass many trap and nor-tin fit stop dem.


Make una shine una eye and dey strong for una faith and stand with boldness.


bikos plenty work dey wait for mi for der, even doh di shalenge strong well-well.


If odas dey do like dis, dat mean sey wi even get betta rite to do like dat too. But, wi dey bear evritin, so dat wi nor go kause trobol for Christ message.


thru di word wey wi dey tish with God pawa; with wetin wi take dey defend awa raitiousness both for awa rite and left hand;


Make una nor fear una enemies, bikos dem go soon skata and dat na sign to show sey God go save una.


Make yu dey ready to sofa as mi and odas dey sofa, so dat yu go bi good soja for Christ.


I don fight di good fight for di faith wey I get; I don run di race finish; I don do wetin I promise sey I go do.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ