8 Uzziel wey bi Harhaya pikin, wey dey melt gold kon ripair di next part. Hananaya wey dey make perfume, ripair di next side go rish di Broad Wall.
Josef kon tell di doctor sey make e dress di dead body, so di doctor kon dress Israel (wey bi Jakob).
Di sekond kwaya wey dey tank God kon go di nort side thru di oda side make dem for meet di oda pipol. I follow dem with di oda half of di leaders, on-top di wall until wi pass Ovens Towa go rish di Broad Wall,
Di anointin oil wey dem mix like perfume, go dey holy and dem go dey use am for God work.
Just as fly wey don die dey make perfume smell, na so too small foolishness dey spoil pesin wisdom and respet.
Pipol dey pour gold from dia bag kon measure dia silva. Dem go hire pesin wey go use di gold make juju for dem and den, kon woship am.