7 Melataya wey kom from Gibeon, Jadon wey kom from Meronot, Gibeon men and Mizpa kon ripair di next part go rish West Eufrates govnor side.
Gibeon pipol nor dey join Israel pipol; dem bi small tribe for Amor wey Israel pipol promise sey, dem go protet, but Saul don try to distroy dem, bikos of en love for Judah and Israel pipol.
Na Obil wey kom from Ishmael tribe, dey keep di kamel; Jehdeaya from Meronot dey keep di donkeys, while
King Asa orda Judah men sey make dem karry di stones and wood wey Baasha take block Rama komot. E kon use dem take build Gibeah and Mizpa.
“(Dis na wetin dem rite for di leta) To King Atazazes and from en savants, di pipol for West Eufrates.
Ezer wey bi Jeshua pikin, wey bi ruler for Mizpa, ripair di next part for armoury front, go rish di place where di wall for turn.