Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 3:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 Malkijah wey dey melt gold, ripair di next side go rish di temple savants and di tradas house, wey dey near Inspeshon Gate go rish di uppa room for di korna side.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 3:31
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Mikael wey Baaseaya born, na-im bi Shimea papa. Baaseaya na Malkijah pikin


Hananaya wey bi Shelemaya pikin with Hanun wey bi Zalaf sixt pikin, ripair di oda part. Afta dem, Meshullam wey bi Berekaya pikin kon ripair di oda side for en house front.


Odas wey dey melt gold and di tradas, ripair di last part from di uppa room wey dey korna, go rish di Sheep Gate.


Uzziel wey bi Harhaya pikin, wey dey melt gold kon ripair di next part. Hananaya wey dey make perfume, ripair di next side go rish di Broad Wall.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ