Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 3:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Na Binnui wey bi Henadad pikin ripair di next part, from Zabud house go rish di wall korna.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 3:24
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jeshua wey kom from Levi tribe, en sons and family membas, Kadmiel and en sons (wey bi Hodevah family) join ribuild di temple. (Henadad family wey bi Levi pipol, help dem too.)


Levi pipol wey sign na: Jeshua wey Azanaya born, Binnui from Henadad family, Kadmiel,


Malkijah wey Harim bi en papa with Hasshub wey bi Pahat-Moab pikin kon ripair di next part and Ovens Towa.


Ezer wey bi Jeshua pikin, wey bi ruler for Mizpa, ripair di next part for armoury front, go rish di place where di wall for turn.


Benjamin and Hasshub, ripair di next part wey dey front of dia house. Zabud wey Ananaya pikin Maaseaya born, ripair di next part wey dey en house front.


Afta dem, Tekoa men ripair anoda part wey dey opposite di big towa, wey guide di temple go rish Ofel wall.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ