Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 3:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Na Binnui wey bi Henadad pikin, wey dey rule di oda half of Keilah aria, ripair di next part.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 3:18
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Levi pipol wey sign na: Jeshua wey Azanaya born, Binnui from Henadad family, Kadmiel,


Levi pipol wey ripair di next parts na, Rehum wey bi Bani pikin, while Hashabaya wey dey rule half of Keilah aria, ripair di next part for en aria pipol.


Ezer wey bi Jeshua pikin, wey bi ruler for Mizpa, ripair di next part for armoury front, go rish di place where di wall for turn.


Dem kon tell David, “Filistia pipol dey fight for Keilah and dem dey karry dia tins go.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ