17 Levi pipol wey ripair di next parts na, Rehum wey bi Bani pikin, while Hashabaya wey dey rule half of Keilah aria, ripair di next part for en aria pipol.
Di king choose 24,000 wey go do di temple work; 6,000 wey go dey rite and judge kase;
Shekanaya, Rehum, Meremot,
Nehemaya wey bi Azbuk pikin, wey dey rule half of Bet-Zur aria, ripair di next side go rish David Grave, with di pool and di Sojas House.
Na Binnui wey bi Henadad pikin, wey dey rule di oda half of Keilah aria, ripair di next part.
Refaaya wey Hur born, wey dey rule half of Jerusalem aria kon ripair di next part.
Den Levi pipol: Jeshua, Binnui, Kadmiel, Shebanaya, Bunni, Sherebaya, Bani and Kenani stand kon shaut pray give di Oga God.
Keilah Akzib and Maresha and dem bi nine big and small towns.