Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 3:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Malkijah wey Harim bi en papa with Hasshub wey bi Pahat-Moab pikin kon ripair di next part and Ovens Towa.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 3:11
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

From Harim family: Elieza, Isshaya, Malkijah, Shemaya, Simeon


Pahat-Moab (Jeshua and Joab shidren-shidren) na 2,812,


Zerahaya pikin, Eliehoenai from Pahat-Moab family, with 200 men;


Di leaders wey sign na: Parosh, Pahat-Moab, Elam, Zattu, Bani,


Di sekond kwaya wey dey tank God kon go di nort side thru di oda side make dem for meet di oda pipol. I follow dem with di oda half of di leaders, on-top di wall until wi pass Ovens Towa go rish di Broad Wall,


Na Jedaya wey bi Harumaf pikin, ripair di side wey dey near en own house. Hattush wey Hashabneaya born, ripair di next side.


Pahat-Moab (Jeshua and Joab shidren-shidren) and dem bi 2,818;


Make una go look Jerusalem; waka round and kount all di towas.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ