Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 3:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Na Jedaya wey bi Harumaf pikin, ripair di side wey dey near en own house. Hattush wey Hashabneaya born, ripair di next side.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 3:10
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Malkijah wey Harim bi en papa with Hasshub wey bi Pahat-Moab pikin kon ripair di next part and Ovens Towa.


Benjamin and Hasshub, ripair di next part wey dey front of dia house. Zabud wey Ananaya pikin Maaseaya born, ripair di next part wey dey en house front.


Refaaya wey Hur born, wey dey rule half of Jerusalem aria kon ripair di next part.


Levi pipol: Jeshua, Kadmiel, Bani, Hashabneaya, Sherebaya, Hodaya, Shebanaya and Petahaya kon tell di pipol sey, “Make una stand praiz di Oga una God bikos E dey forever and ever!” Den dem pray sey, “Wi go praiz yor holy name! Make yor name high pass evry blessing and praiz!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ