Nehemaya 2:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English8 I still ask di king make e give mi leta wey I go give Asaf wey dey guide di royal forest, so dat e go give mi big-big woods make I take build di guide gate for di temple, di town wall and di house wey I go stay. So di king give mi all wetin I wont, bikos God dey with mi. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |