2 e kon ask, “Why yor face bi like who dey sick even doh yu nor sick? Dis one mean sey yu nor dey happy!” I kon bigin fear
So e ask Fero ofisas wey dey prison with am for en masta house, “Wetin make una face bi like dis today?”
Wen wetin pesin hope for nor kwik rish en hand, di heart go sick, but dream wey kom to pass, bi like tree wey dey give life.
Pipol dey smile wen dem dey happy, but sorrow dey make dia spirit weak.