Nehemaya 2:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English19 Wen Sanballat, Tobaya and one Arab man wey en name bi Geshem, hear wetin wi dey plan to do, dem kon dey laf us sey, “Wetin una tink sey una dey do so? Una won fight against di king?” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |