Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 2:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 I tell dem how God help and dey with mi. I still tell dem evritin wey di king tell mi. Di pipol ansa, “Make wi start to ribuild di wall!” So dem kon ready to start di work.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 2:18
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make una get heart, dey strong, bikos Saul wey bi una king don die and Judah pipol don make mi dia king.”


Dis na David strong sojas wey help and make en kingdom stand for Israel.


Make yor heart dey strong! Make wi fight for awa pipol and God town and make God do wetin dey en mind.”


King Hezekaya use all en pawa take build di wall wey dem break. E build towa and wall for outside kon fence David Town round. E make many weapons and shields.


Dem happy well-well as dem dey celebrate di Bread wey nor get Yist Feast, for seven days. Belle sweet dem well-well, bikos God shange Assyria king karata and e kon support dem as dem dey ribuild Israel God Temple.


I still ask di king make e give mi leta wey I go give Asaf wey dey guide di royal forest, so dat e go give mi big-big woods make I take build di guide gate for di temple, di town wall and di house wey I go stay. So di king give mi all wetin I wont, bikos God dey with mi.


Finally, make una dey strong with Christ mighty pawa.


bikos na God dey work inside una and una go fit do good tins kon get di pawa wey go make una happy.


Den Saul pikin Jonatan go meet David for Horesh kon tell am, “God go always guide yu.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ