Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nehemaya 2:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 so I kom down go Kidron Valley as I still dey look di wall dem. Den I pass di Valley Gate, go back to di town.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nehemaya 2:15
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

All di pipol for di town bigin kry as David with en men dey go. Di king with en men wey dey follow am kon cross go Kidron Valley as dem waka face di wildaness.


King Uzzaya build towas for Jerusalem near di Korna Gate, di Valley Gate and for di wall korna, den e fence dem round.


Di ofisas nor know where I from dey kom or wetin I go do, bikos I nor tok anytin to my fellow Jew pipol, di priests, di leaders, di ofisas or any oda pesin wey go join do di work.


Hanun and di pipol wey dey stay Zanoah aria, ripair di Valley Gate. Dem ribuild am kon fix di doors, en bolts and bars. Dem still ripair di wall wey bi 1,500 fit wey lead to di Dirty Gate.


Afta e don tok finish, Jesus and en disciples komot cross go Kidron Valley kon enter one big farm.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ