8 I vex well-well kon trowey Tobaya tins for outside.
Wen Ezra dey pray, kry and konfess all dis sins for di temple front, many pipol, both men, wimen and shidren stand round kon join am dey kry.
I kon orda sey make dem do sakrifice take santify di room and make dem put di temple tins, korn ofrins and incense back for der.
I vex well-well wen I hear dia kry and komplain.
True-true, di love wey I get for yor house dey shark mi; so I dey bear di curse wey dem dey curse mi.