Nehemaya 13:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English4 Before dis time, Priest Eliashib wey bi Tobaya broda, dey kare for di temple store room. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Dat day, dem kon pick men wey go dey guide di store room for di ofrins, di first part for di harvest and one out of evry ten tin wey dem give God. Na dem dey kollect money from di field outside di town and di part wey di law give di priest and Levi pipol. All di pipol for Judah dey happy, bikos of di work wey Levi pipol and di priests dey do.