30 So I santify di pipol from evry strenj tin kon tell di priests and Levi pipol wetin dem go do.
“But for us, na di Oga bi awa God and wi nor go ever rijet am. Na Aaron shidren-shidren bi God priests and Levi pipol dey assist dem.
Wi promise sey awa dota nor go marry di strenjas wey dey stay for awa land.
Di priest and Levi pipol first santify demsef; den dem kon santify di pipol, di gates and di wall.